...es, yes, yes, yes, yes, yes, yes CHORUS: yes, yes, yes Yes, yes, yes, yes, yes, yes, yes CHORUS: yes, yes, yes (repeat) This matter dey vex me plenty it should vex any African man plenty Why son of man he still dey chop shit he him dont know he dont pass matter CHORUS: he passe me I had a discussion between a European man and myself he dey bush and Shakara and Fege too he dont pass matter CHORUS: he passe me I have been in Nigeria for 25 years CHORUS: Talko true You dont know me I have o seventy company CHORUS: Abaaa Nine hundred seventy seven black man dey work for me CHORUS: Talko true BAC engineer dem dey there too CHORUS: Abaaa You dont know me I como from America CHORUS: Talko true My father he como from Englandy CHORUS: Abaaa Me I get ten motor car I dey use for myself CHORUS: Talk o true My company get two hundred and fifty motor CHORUS: Abaaa Your head of state him be my personal friend CHORUS: Talko true I dey for cocktail party wey he come yesterday CHORUS: Abaaa Seventy of your ministers dem dey there too CHORUS: Talko true I shake am o, I give am OGOGORO the rest NNG wey dey inside my pocket I dash am, he happy, he start to talk Africa na great country dey better pass my own CHORUS: Talk o true three of your ministers dem be my personal friend CHORUS: Abaaa One of them minister he give me contract CHORUS: Talk o true Seventy million o Naira contract CHORUS: Abaaa Me I dash am Mercedez Benz 280 SE CHORUS: Talko true I come dash am one biggy house for London ...
ไม่มีความคิดเห็น:
แสดงความคิดเห็น